• Home
  • Bio
  • Gallery
  • Music
  • Videos
  • Contact Us
  • Store

J

  • Home
  • Bio
  • Gallery
  • Music
  • Videos
  • Contact Us
  • Store
0:00/???
  1. You
Free
Share
You
by J'ray

Share link

Lyrics

Me I no fit lie to you sey I no love you o baby o
Anywhere you wanna go baby I go follow
I no be Judas Iscariot tell me why I go betray you
I no be Maradona tell me why I go play you (Olan)

No be sey me I no wan compromise the matter
But I know sey you don't wanna compromise the matter
No be sey me I know love you enough
But this road to love is rough
Whatever you do baby mi o just remember sey

Bimpe Laide Folake o
Na dem dey follow me for back
Na dem dey want make I lack o baby

Deyemi Tope Seun o
Na dem dey follow you for back
Na dem dey follow you for back o baby

Na you I wan marry o
Na you I wan marry o
Baby o na na na na you I wan marry o

See for a long time i've been searching for you
This one no be scooby doo bee do
Because I know sey I will never ever leave you baby o
Anything want girl baby gotta let me know
Hold on baby never let me go
Because I know sey I go love you forever

No be sey me I no wan compromise the matter
But I know sey you don't wanna compromise the matter
No be sey me I know love you enough
But this road to love is rough
Whatever you do baby mi o just remember sey

Bimpe Laide Folake o
Na dem dey follow me for back
Na dem dey want make I lack o baby

Deyemi Tope Seun o
Na dem dey follow you for back
Na dem dey follow you for back o baby

Na you I wan marry o (Iwo ni mo fefe)
Na you I wan marry o
Babyyyyyy o na na na na you I wan marry o

No be sey me I no wan compromise the matter
But I know sey you don't wanna compromise the matter
No be sey me I know love you enough
But this road to love is rough
Whatever you do baby mi o just remember sey

Bimpe Laide Folake o
Na dem dey follow me for back
Na dem dey want make I lack o baby (Na dem dey rush o)

Deyemi Tope Seun o
Na dem dey follow you for back
Na dem dey follow you for back o baby

Na you I wan marry o
Na you I wan marry o
Babyyyyyy o na na na na you I wan marry o
Na you o

© 2026 J'ray World Wide . All Rights Reserved.

Designed by Morojuoluwa Oke (J'ray)

Some images ©

  • Log out